kak

Revision as of 16:22, 6 October 2020 by 154.66.47.92 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

  • jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9

Etymology

from: Warri in Delta state kak

Pronunciation

  • kák

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 34
  • Frequency rank in raw corpus: 4043

Definition

baff up

Verb

    • Dat bae kak up well for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.  — (NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at the woman beside me.)
    • )  — {{{3}}}
  1. Make person dey dodge
    • Make una kak here, I dey come.  — (Egbokhare 2020 )
    • As I see Ekelebe, na so I kak for one corner o.  — Egbokhare 2020no translation)
  2. To follow do something
    • Na at least 37,000 pipo, na-im don follo kak to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri.  — (ja102__3429, __no translation__)
    • Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo kak to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro.  — (ja102__4713, __no translation__)
  3. Make person apply for something
    • Mike Okiro, wey bin kak for di position.  — (ja102__5664, __no translation__)
    • Di presido election petition tribunal, wey dey kak for Abuja, Wednesday, don give judgment say, na oga Muhammadu Buhari, bi di winner of dat presido election, wey wi bin do inside wi contri, on di number 23 day of February, dis year.  — (ja102__2132, __no translation__)
  4. Dey for position
    • Di prosecutor-dem tok say, Jose Filomeno Dos Santos and ein co-accuse, wey bi one former Governor of di Central Bank of dat contri, Valter Filipe, bin join hand to kalebe $0.5bn out of di contri, during di time wey ein bin kak as di head of Angola Sovereign Wealth Fund.  — (ja102__2168, __no translation__)
    • Oga Kachikwu, wey offload dis informate during di first shion-shion zim-zim wey ein do with newtory-pipo-dem, since wey eim don kak ontop office, e say, by di end of di 90 days wey go end for December, wey de give dis refinery-dem to begin work, if de no work, de go fling-dem.  — (ja102__1542, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9

Antonyms

  • jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9

Translations

  • English: stay, hide, wear