kampe

Revision as of 19:10, 5 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

  • kámkpé


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 13
  • Frequency rank in raw corpus: 7054

Definition

Sey person/someting dey okay.

Adverb

  • I dey kamkpe.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I am alright.)
  • Dis your bike dey kampe, e fast well well.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your motorcycle is very good, it's really fast. )
  • if you go ouside now you go see light, light go dey dere kampe.  — (Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)
  • Dem retire dem o to make di department dey kamkpe pass as before.  — (deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)

Synonyms

well well, better

Translations

  • English: very well, fit

Noun

kamkpe: no definition -- Definition in Naija?