kampe
Naija
Etymology
From Unknown
Pronunciation
- kámkpé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 13
- Frequency rank in raw corpus: 7054
Definition
Sey person/someting dey okay.
Adverb
- I dey kamkpe. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I am alright.)
- Dis your bike dey kampe, e fast well well. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your motorcycle is very good, it's really fast. )
- if you go ouside now you go see light, light go dey dere kampe. — (Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)
- Dem retire dem o to make di department dey kamkpe pass as before. — (deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)
Synonyms
Translations
- English: very well, fit