keep

Naija

Alternative forms

kip

Etymology

Borrowed from English keep

Pronunciation

  • kîp

Play


Verb

  1. Make person hold someting well well.
    • You know di oder day, I bring am, keep am sey, mah I dey, I dey come.  — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__162, You know the other day I brought, kept it and said that I'll return.)
    • If dey dey pay you, you suppose know sey no be everting you chop, carry small money keep.  — (If you are paid, you should know that you should not spend everything, you should save some.)
  2. Make person carry someting put for somewhere.
    • Wash everything keep am.  — (deuber__3976, Wash everything, and keep them)
    • Den, I go con cut di leaves, everyting, keep for side, carry my acha.  — (JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__17, Then, I will cut the leaves, everything, keep it on the side, carry my acha.)


Related forms


Translations

  • English: keep, save