Difference between revisions of "keep"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
# Make person hold someting [[well well]]. | # Make person hold someting [[well well]]. | ||
#:* {{ux|dv|You know di oder day, I bring am, '''keep''' am sey, mah I dey, I dey come.|(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__162, You know the other day I brought, kept it and said that I'll return.)}} | #:* {{ux|dv|You know di oder day, I bring am, '''keep''' am sey, mah I dey, I dey come.|(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__162, You know the other day I brought, kept it and said that I'll return.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| If dey dey pay you, you suppose know sey no be everting you chop, carry small money '''keep'''. |( | + | #:* {{ux|dv| If dey dey pay you, you suppose know sey no be everting you chop, carry small money '''keep'''. |(If you are paid, you should know that you should not spend everything, you should save some.)}} |
# Make person carry someting put for somewhere. | # Make person carry someting put for somewhere. | ||
#:* {{ux|dv|Wash everything '''keep''' am. |(deuber__3976, Wash everything, and keep them)}} | #:* {{ux|dv|Wash everything '''keep''' am. |(deuber__3976, Wash everything, and keep them)}} |
Latest revision as of 16:52, 3 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English keep
Pronunciation
- kîp
Verb
- Make person hold someting well well.
- You know di oder day, I bring am, keep am sey, mah I dey, I dey come. — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__162, You know the other day I brought, kept it and said that I'll return.)
- If dey dey pay you, you suppose know sey no be everting you chop, carry small money keep. — (If you are paid, you should know that you should not spend everything, you should save some.)
- Make person carry someting put for somewhere.
- Wash everything keep am. — (deuber__3976, Wash everything, and keep them)
- Den, I go con cut di leaves, everyting, keep for side, carry my acha. — (JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__17, Then, I will cut the leaves, everything, keep it on the side, carry my acha.)
Related forms
Translations
- English: keep, save