Difference between revisions of "kill"
(→Verb) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again. | # Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again. | ||
− | #:* {{ux|dv|De don '''kill''' di man. |( | + | #:* {{ux|dv|De don '''kill''' di man. |(NSC_2020, The man has been assassinated.)}} |
#:* {{ux|dv|For Nigeria law, if you '''kill''' person, na so dem go kill you. |(NSC_2020, In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)}} | #:* {{ux|dv|For Nigeria law, if you '''kill''' person, na so dem go kill you. |(NSC_2020, In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)}} | ||
+ | # Make person make someting make e no go well. | ||
+ | #:* {{ux|dv| You no see as de don '''kill''' dat boy career because sey e no de deir camp.|(NSC_2021, You see how they have ruined that boy’s career because e no dey deir camp.)}} | ||
# Make person do wetin sweet person wellwell. | # Make person do wetin sweet person wellwell. | ||
#:* {{ux|dv| Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey '''kill''' me. |(NSC_2021, Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)}} | #:* {{ux|dv| Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey '''kill''' me. |(NSC_2021, Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)}} | ||
− | + | #:* {{ux|dv| Dat DJ mad aswear! E '''kill''' di party! As e play dat KSA vibe like dis, everywhere just scatter. |(NSC_2021, That DJ is really good, I swear! He killed the party. As soon as he played the King Sunny Ade song, the whole place just went crazy!)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[die]], [[peme]] | * [[die]], [[peme]] |
Revision as of 06:15, 3 October 2022
Naija
Etymology
From English kill
Pronunciation
- kîl
Verb
- Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again.
- De don kill di man. — (NSC_2020, The man has been assassinated.)
- For Nigeria law, if you kill person, na so dem go kill you. — (NSC_2020, In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)
- Make person make someting make e no go well.
- You no see as de don kill dat boy career because sey e no de deir camp. — (NSC_2021, You see how they have ruined that boy’s career because e no dey deir camp.)
- Make person do wetin sweet person wellwell.
- Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey kill me. — (NSC_2021, Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)
- Dat DJ mad aswear! E kill di party! As e play dat KSA vibe like dis, everywhere just scatter. — (NSC_2021, That DJ is really good, I swear! He killed the party. As soon as he played the King Sunny Ade song, the whole place just went crazy!)
Synonyms
Translations
- English: kill