Difference between revisions of "kill"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
* kîl
 
* kîl
 
<sm2>Pcm-ng-kill.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kill.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-kill.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-kill.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 67
 
* Frequency rank in NSC treebank: 192
 
* Frequency in raw corpus: 1286
 
* Frequency rank in raw corpus: 289
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person/someting extinguish di life for anoder person/someting.
+
# Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again.
#{{ux|dv|De don '''kill''' di man. |(NSC_Tella_2020, The man has been assassinated.)}}
+
#:* {{ux|dv|De don '''kill''' di man. |(The man has been assassinated.)}}
#{{ux|dv|For Nigeria law, if you '''kill''' person, na so dem go kill you. |(In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)}}
+
#:* {{ux|dv|For Nigeria law, if you '''kill''' person, na so dem go kill you. |(In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)}}
 
+
# Make person make someting make e no go well.
 
+
#:* {{ux|dv| You no see as de don '''kill'''  dat boy career because sey e no de deir camp.|(Can't you see how they have ruined that boy’s career because he wasn't part of the group.)}}
 +
# Make person do wetin sweet person wellwell.
 +
#:* {{ux|dv| Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey '''kill''' me. |(Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Dat DJ mad aswear! E '''kill''' di party!  As e play dat KSA vibe like dis, everywhere just scatter. |(That DJ is really good, I swear! He killed the party. As soon as he played the King Sunny Ade song, the whole place just went crazy!)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[die]], [[peme]]
 
* [[die]], [[peme]]
 
====Antonyms====
 
* [[born]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to put to death; to extinguish the life of''.
+
* English: ''kill''

Latest revision as of 16:57, 3 June 2023

Naija

Etymology

From English kill

Pronunciation

  • kîl

Play


Verb

  1. Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again.
    • De don kill di man.  — (The man has been assassinated.)
    • For Nigeria law, if you kill person, na so dem go kill you.  — (In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)
  2. Make person make someting make e no go well.
    • You no see as de don kill dat boy career because sey e no de deir camp.  — (Can't you see how they have ruined that boy’s career because he wasn't part of the group.)
  3. Make person do wetin sweet person wellwell.
    • Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey kill me.  — (Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)
    • Dat DJ mad aswear! E kill di party! As e play dat KSA vibe like dis, everywhere just scatter.  — (That DJ is really good, I swear! He killed the party. As soon as he played the King Sunny Ade song, the whole place just went crazy!)

Synonyms

Translations

  • English: kill