Difference between revisions of "kill"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-kill.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kill.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 67
 
* Frequency rank in NSC treebank: 192
 
* Frequency in raw corpus: 1286
 
* Frequency rank in raw corpus: 289
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person/someting extinguish di life for anoder person/someting.
+
# Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again.
#{{ux|dv|De don '''kill''' di man. |(NSC_Tella_2020, The man has been assassinated.)}}
+
#:* {{ux|dv|De don '''kill''' di man. |(NSC_Tella_2020, The man has been assassinated.)}}
#{{ux|dv|For Nigeria law, if you '''kill''' person, na so dem go kill you. |(In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)}}
+
#:* {{ux|dv|For Nigeria law, if you '''kill''' person, na so dem go kill you. |(NSC_2020, In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)}}
 
+
# Make person do wetin sweet person wellwell.
 +
#:* {{ux|dv| Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey '''kill''' me. |(NSC_2021, Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[die]], [[peme]]
 
* [[die]], [[peme]]
 
====Antonyms====
 
* [[born]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to put to death; to extinguish the life of''.
+
* English: ''kill''

Revision as of 15:51, 1 December 2021

Naija

Etymology

From English kill

Pronunciation

  • kîl

Play


Verb

  1. Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again.
    • De don kill di man.  — (NSC_Tella_2020, The man has been assassinated.)
    • For Nigeria law, if you kill person, na so dem go kill you.  — (NSC_2020, In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)
  2. Make person do wetin sweet person wellwell.
    • Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey kill me.  — (NSC_2021, Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)

Synonyms

Translations

  • English: kill