Difference between revisions of "kill"

Line 14: Line 14:
 
#:* {{ux|dv|For Nigeria law, if you '''kill''' person, na so dem go kill you. |(NSC_2020, In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)}}
 
#:* {{ux|dv|For Nigeria law, if you '''kill''' person, na so dem go kill you. |(NSC_2020, In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)}}
 
# Make person make someting make e no go well.
 
# Make person make someting make e no go well.
#:* {{ux|dv| You no see as de don '''kill'''  dat boy career because sey e no de deir camp.|(NSC_2021, You see how they have ruined that boy’s career because e no dey deir camp.)}}
+
#:* {{ux|dv| You no see as de don '''kill'''  dat boy career because sey e no de deir camp.|(NSC_2021,Can't you see how they have ruined that boy’s career because he wasn't part of the group.)}}
 
# Make person do wetin sweet person wellwell.
 
# Make person do wetin sweet person wellwell.
 
#:* {{ux|dv| Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey '''kill''' me. |(NSC_2021, Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)}}
 
#:* {{ux|dv| Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey '''kill''' me. |(NSC_2021, Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)}}

Revision as of 01:11, 27 December 2022

Naija

Etymology

From English kill

Pronunciation

  • kîl

Play


Verb

  1. Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again.
    • De don kill di man.  — (NSC_2020, The man has been assassinated.)
    • For Nigeria law, if you kill person, na so dem go kill you.  — (NSC_2020, In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)
  2. Make person make someting make e no go well.
    • You no see as de don kill dat boy career because sey e no de deir camp.  — (NSC_2021,Can't you see how they have ruined that boy’s career because he wasn't part of the group.)
  3. Make person do wetin sweet person wellwell.
    • Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey kill me.  — (NSC_2021, Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)
    • Dat DJ mad aswear! E kill di party! As e play dat KSA vibe like dis, everywhere just scatter.  — (NSC_2021, That DJ is really good, I swear! He killed the party. As soon as he played the King Sunny Ade song, the whole place just went crazy!)

Synonyms

Translations

  • English: kill