kill

Revision as of 15:51, 1 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English kill

Pronunciation

  • kîl

Play


Verb

  1. Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again.
    • De don kill di man.  — (NSC_Tella_2020, The man has been assassinated.)
    • For Nigeria law, if you kill person, na so dem go kill you.  — (NSC_2020, In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)
  2. Make person do wetin sweet person wellwell.
    • Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey kill me.  — (NSC_2021, Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)

Synonyms

Translations

  • English: kill