kill

Revision as of 16:57, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English kill

Pronunciation

  • kîl

Play


Verb

  1. Make person or someting do wetin go make wetin dey alive make e no dey alive again.
    • De don kill di man.  — (The man has been assassinated.)
    • For Nigeria law, if you kill person, na so dem go kill you.  — (In Nigerian constitution, a person that kills will likewise be killed.)
  2. Make person make someting make e no go well.
    • You no see as de don kill dat boy career because sey e no de deir camp.  — (Can't you see how they have ruined that boy’s career because he wasn't part of the group.)
  3. Make person do wetin sweet person wellwell.
    • Omo, I don die! Di way dat babe dey whine dey kill me.  — (Bro, I'm dead. The way that lady dances just kills me.)
    • Dat DJ mad aswear! E kill di party! As e play dat KSA vibe like dis, everywhere just scatter.  — (That DJ is really good, I swear! He killed the party. As soon as he played the King Sunny Ade song, the whole place just went crazy!)

Synonyms

Translations

  • English: kill