kind

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: kind

Pronunciation

  • káìn

Play Play

Adjective

  • As someting or as person take be.
  • Di kind dress.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__162, The kind of dress.)
  • Dis act now so wey dem dey take dey plaster together now so, de go come dey use am now so dey do some kind anyhow tings for di background lifestyle.  — (They'll continue with this bad behaviour that they have exhibited.)

Translations

  • English: type