kind

Naija

Alternative forms

  • kain 0.80 1748

Etymology

Borrowed from English kind

Pronunciation

  • kaɪnd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 167
  • Frequency rank in NSC treebank: 91
  • Frequency in raw corpus: 2224
  • Frequency rank in raw corpus: 177

The word is used more orally than in written texts.


Adjective

kind: a form of someting

  1. - (frequency:1974)
    Di kind dress.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__162, The kind of dress.)
    No be sey to dey do all dese kind small, small… ,  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__130, It is not to all these sort of little little...)


Derived forms

Synonyms

  • type 0.47 281,form


Translations

  • English: type, race, form

Noun

kind: no definition -- Definition in Naija?


  1. det-nmod (frequency:61)
    Any kind of cube.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__39, Any kind of cube.)
    Any kind of action.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__4, Any kind of action.)
  2. amod-nmod (frequency:24)
    We dey see different kind of things.  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__6, We see different things.)
    Different kind of tings like dat dey you know.  — (KAD_13_Entering-University_MG__43, There are different kinds of things there, you know.)
  3. - (frequency:21)
    No dey do dat kind tin,  — (ABJ_GWA_09_Journalism_MG__51, Don't do that kind of thing!)
    Mstchew you know dat kind cold!  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__73, You know that type of cold !)
  4. case-det-nmod (frequency:17)
    Shariah get sentence for every kind of crime.  — (bbc__94560, __no translation__)
    I, I suggest sey make dem dey use Pidgin for some kind of places.  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__103, I...I suggest that they should be using pidgin in some kind of places.)
  5. det (frequency:12)
    No be dat kind.  — (NST_cleaned__21019, __no translation__)
    E get some kind...  — (NST_cleaned__34941, __no translation__)
  6. advmod-nmod (frequency:6)
    Different style, Shuku, all back, two Step, all kind of style dat you want, we do it, den fixing too.  — (NST_cleaned__10740, __no translation__)
    From den on, Gambino begin make all kind of movement, and some small pikin dem come follow am dey dance.  — (bbc__53163, __no translation__)
  7. dep-det (frequency:4)
    I dey line a kind of.  — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__113, I am on line kind of.)
    People of Plateau, de get one kind of em...  — (NST_cleaned__36798, __no translation__)
  8. cc-det-nmod (frequency:4)
    And some kind of work…  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__133, And some kind of work ...)
    Di campaign na to find blood and any kind of help wey people fit give to di victims.  — (bbc__33400, __no translation__)
  9. nmod (frequency:3)
    You know gote na kind of delicacy weh dem dey prepare.  — (NST_cleaned__36825, __no translation__)
    E clear say the apostles don really learn from Jesus how to love “different-different kind of people.” Even though say e take time, they change the way them de think.  — (jw__7392, __no translation__)
  10. dep (frequency:2)
    uh uhm I think uhm dere's oder sectors wey im go try kind of also try to flush out or kind of remove dose bad eggs you know in order to arrange everything.  — (deuber__6305, __no translation__)
    Judging by di p~, kind of polling unit, di amount of polling unit wen dey di whole Nigeria, even wen dey for Edo state alone, in fact interior o, wet~, whatever o where de want for see dat kind eh eh CCTV wey de go share round each, each polling unit, den moreover, where de want for see light, and network wen dey want take operate am, so all dose ones na im be d~, na im be di issue.  — (NST_cleaned__9696, __no translation__)
  11. amod-dep (frequency:2)
    In fact dem get different kind of…  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__47, In fact, they have different kinds of...)
    But me, I dey look am sey na Kaduna na im di ting even easy pass Abuja dere now base on di life, di kind of lifestyle for Abuja wey be sey on its own naturally dey expensive.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__148, But I, I am looking at it that it's Kaduna that things are easier than Abuja there. based on the life... the kind of lifestyle in Abuja that on it's own, it's naturally expensive.)
  12. dep-det-nmod (frequency:2)
    Dat'S di kind of picture I have.  — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__85, That's the kind of picture I have.)
    But me, I dey look am sey na Kaduna na im di ting even easy pass Abuja dere now base on di life, di kind of lifestyle for Abuja wey be sey on its own naturally dey expensive.  — (NST_cleaned__11863, __no translation__)
  13. amod-cc-nmod (frequency:2)
    E dey combine martial art and jujitsu and oda kind of fight.  — (bbc__44183, __no translation__)
    Na di gumbody country dem go chose dose wey go dey di joinbody group from among deir people and go de own deir own sofar dem get person fo di differentdifferent land and different kind of law wey de ground.  — (gumbody__167, __no translation__)
  14. amod-dep-nmod (frequency:2)
    for West African countries, de get deir own different kind of, of Pidgin.  — (NST_cleaned__32928, __no translation__)
    Na different different kind of people dey Jehovah organization, and na Jehovah draw dem come im side.  — (jw__41636, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • kain 0.80 1748, bad 0.51 2448, idea 0.51 237, correct 0.50 1344, kana 0.49 120, ting 0.49 1092, better 0.48 3084, type 0.47 281, serious 0.47 1131

Antonyms

  • kain 0.80 1748, bad 0.51 2448, idea 0.51 237, correct 0.50 1344, kana 0.49 120, ting 0.49 1092, better 0.48 3084, type 0.47 281, serious 0.47 1131

Translations

  • English: no definition