Difference between revisions of "kiss"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''kiss'' ===Pronunciation=== * kɪ̑s <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== * Make perso...")
 
 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* kɪ̑s
 
* kɪ̑s
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-kiss.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-kiss.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey put mouth for anoder person mouth.
+
#Make person dey put mouth for anoder person mouth or anywhere for person face.
:* {{ux|dv| I no dey allow my children watch film where de dey '''kiss'''.|(NSC_2021, I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)}}
+
#:* {{ux|dv| I no dey allow my children watch film where de dey '''kiss'''.|(I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)}}
:* {{ux|dv| For our side for here, [[e]] de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey '''kiss''' for public.|(NSC_2021, In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)}}
+
#:* {{ux|dv| For our side for here, [[e]] de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey '''kiss''' for public.|(In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)}}
 +
#Make two car jam deirsef but make e be sey di two car no too spoil.
 +
#:* {{ux|dv| E no get how you go drive for Lagos for one week wey person no go '''kiss''' your moto with their moto, bike or keke. |(It’s impossible to drive for a week in Lagos and no one will slightly brush against your car  with their car, motorcycle or tricycle.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 16: Line 18:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''kiss''
+
* English: ''kiss, brush-past''

Latest revision as of 12:15, 5 March 2024

Naija

Etymology

From: English kiss

Pronunciation

  • kɪ̑s

Play Play

Verb

  1. Make person dey put mouth for anoder person mouth or anywhere for person face.
    • I no dey allow my children watch film where de dey kiss.  — (I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)
    • For our side for here, e de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey kiss for public.  — (In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)
  2. Make two car jam deirsef but make e be sey di two car no too spoil.
    • E no get how you go drive for Lagos for one week wey person no go kiss your moto with their moto, bike or keke.  — (It’s impossible to drive for a week in Lagos and no one will slightly brush against your car with their car, motorcycle or tricycle.)

Synonyms

Translations

  • English: kiss, brush-past