Difference between revisions of "kiss"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | #Make person dey put mouth for anoder person mouth. | + | #Make person dey put mouth for anoder person mouth or anywhere for person face. |
#:* {{ux|dv| I no dey allow my children watch film where de dey '''kiss'''.|(I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)}} | #:* {{ux|dv| I no dey allow my children watch film where de dey '''kiss'''.|(I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)}} | ||
#:* {{ux|dv| For our side for here, [[e]] de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey '''kiss''' for public.|(In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)}} | #:* {{ux|dv| For our side for here, [[e]] de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey '''kiss''' for public.|(In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)}} |
Latest revision as of 12:15, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: English kiss
Pronunciation
- kɪ̑s
Verb
- Make person dey put mouth for anoder person mouth or anywhere for person face.
- I no dey allow my children watch film where de dey kiss. — (I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)
- For our side for here, e de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey kiss for public. — (In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)
- Make two car jam deirsef but make e be sey di two car no too spoil.
- E no get how you go drive for Lagos for one week wey person no go kiss your moto with their moto, bike or keke. — (It’s impossible to drive for a week in Lagos and no one will slightly brush against your car with their car, motorcycle or tricycle.)
Synonyms
Translations
- English: kiss, brush-past