Difference between revisions of "kiss"

Line 11: Line 11:
 
:* {{ux|dv| I no dey allow my children watch film where de dey '''kiss'''.|(NSC_2021, I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)}}
 
:* {{ux|dv| I no dey allow my children watch film where de dey '''kiss'''.|(NSC_2021, I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)}}
 
:* {{ux|dv| For our side for here, [[e]] de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey '''kiss''' for public.|(NSC_2021, In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)}}
 
 +
#Make two car jam deirsef but make e be sey di two car no too spoil.
 +
:* {{ux|dv| E no get how you go drive for Lagos for one week wey person no go '''kiss''' your moto with their moto, bike or keke. |(NSC_2021, ( It’s impossible to drive for a week in Lagos and no one will slightly brush against your car  with their car, motorcycle or tricycle.)}}
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 16: Line 18:
  
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''kiss''
+
* English: ''kiss, brush-past''

Revision as of 06:21, 3 October 2022

Naija

Etymology

From: English kiss

Pronunciation

  • kɪ̑s

Play Play

Verb

  • Make person dey put mouth for anoder person mouth.
  • I no dey allow my children watch film where de dey kiss.  — (NSC_2021, I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)
  • For our side for here, e de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey kiss for public.  — (NSC_2021, In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)
  1. Make two car jam deirsef but make e be sey di two car no too spoil.
  • E no get how you go drive for Lagos for one week wey person no go kiss your moto with their moto, bike or keke.  — (NSC_2021, ( It’s impossible to drive for a week in Lagos and no one will slightly brush against your car with their car, motorcycle or tricycle.)

Synonyms

Translations

  • English: kiss, brush-past