Difference between revisions of "kiss"

Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey put mouth for anoder person mouth.
+
#Make person dey put mouth for anoder person mouth.
:* {{ux|dv| I no dey allow my children watch film where de dey '''kiss'''.|(NSC_2021, I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)}}
+
#:* {{ux|dv| I no dey allow my children watch film where de dey '''kiss'''.|(NSC_2021, I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)}}
:* {{ux|dv| For our side for here, [[e]] de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey '''kiss''' for public.|(NSC_2021, In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)}}
+
#:* {{ux|dv| For our side for here, [[e]] de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey '''kiss''' for public.|(NSC_2021, In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)}}
 
#Make two car jam deirsef but make e be sey di two car no too spoil.
 
#Make two car jam deirsef but make e be sey di two car no too spoil.
:* {{ux|dv| E no get how you go drive for Lagos for one week wey person no go '''kiss''' your moto with their moto, bike or keke. |(NSC_2021, ( It’s impossible to drive for a week in Lagos and no one will slightly brush against your car  with their car, motorcycle or tricycle.)}}
+
#:* {{ux|dv| E no get how you go drive for Lagos for one week wey person no go '''kiss''' your moto with their moto, bike or keke. |(NSC_2021, It’s impossible to drive for a week in Lagos and no one will slightly brush against your car  with their car, motorcycle or tricycle.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 01:13, 27 December 2022

Naija

Etymology

From: English kiss

Pronunciation

  • kɪ̑s

Play Play

Verb

  1. Make person dey put mouth for anoder person mouth.
    • I no dey allow my children watch film where de dey kiss.  — (NSC_2021, I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)
    • For our side for here, e de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey kiss for public.  — (NSC_2021, In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)
  2. Make two car jam deirsef but make e be sey di two car no too spoil.
    • E no get how you go drive for Lagos for one week wey person no go kiss your moto with their moto, bike or keke.  — (NSC_2021, It’s impossible to drive for a week in Lagos and no one will slightly brush against your car with their car, motorcycle or tricycle.)

Synonyms

Translations

  • English: kiss, brush-past