kobo kobo
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English kobo
Pronunciation
kɔ́bɔ̀kɔ́bɔ̀
Adjective
- Make someting/person no cost.
- Na kobo kobo gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water! — (You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)
- No carry your kobo kobo paddy dem go dat leader house o, e go yab una die. — (Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)
Translation
English: cheap