Difference between revisions of "kobo kobo"

Line 11: Line 11:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make someting/person no cost.
 
* Make someting/person no cost.
** {{ux|dv| Na '''kobo kobo''' gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water! |(NSC_2020, You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)}}
+
** {{ux|dv| Na '''kobo kobo''' gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water! |(You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)}}
** {{ux|dv| No carry your '''kobo kobo''' paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.|(NSC_2020, Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)}}
+
** {{ux|dv| No carry your '''kobo kobo''' paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.|(Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''cheap''
 
English: ''cheap''

Revision as of 17:00, 3 June 2023

Naija

Alternative Form

kobokobo

Etymology

From: English kobo

Pronunciation

kóbòkóbò

Play

Adjective

  • Make someting/person no cost.
    • Na kobo kobo gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water!  — (You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)
    • No carry your kobo kobo paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.  — (Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)

Translation

English: cheap