Difference between revisions of "kobo kobo"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== kobokobo ===Etymology=== From: English ''kobo'' ===Pronunciation=== kóbòkóbò <sm2>Pcm-ng-kobo kobo.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kobo kobo....")
 
 
(3 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 5: Line 5:
 
From: English ''kobo''
 
From: English ''kobo''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
kóbòkóbò
+
kɔ́bɔ̀kɔ́bɔ̀
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-kobo kobo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kobo kobo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kobo kobo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-kobo kobo.m.ogg</sm2>
Line 11: Line 12:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make someting/person no cost.
 
* Make someting/person no cost.
** {{ux|dv| Na '''kobo kobo''' gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water! |(NSC_Onwuegbuzia_2020, You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)}}
+
** {{ux|dv| Na '''kobo kobo''' gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water! |(You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)}}
** {{ux|dv| No carry your '''kobo kobo''' paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)}}
+
** {{ux|dv| No carry your '''kobo kobo''' paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.|(Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)}}
  
====Synonym====
 
[[ajekpako]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''cheap''
 
English: ''cheap''

Latest revision as of 12:18, 5 March 2024

Naija

Alternative Form

kobokobo

Etymology

From: English kobo

Pronunciation

kɔ́bɔ̀kɔ́bɔ̀


Play

Adjective

  • Make someting/person no cost.
    • Na kobo kobo gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water!  — (You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)
    • No carry your kobo kobo paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.  — (Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)

Translation

English: cheap