Difference between revisions of "kobo kobo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make someting/person no cost. | * Make someting/person no cost. | ||
− | ** {{ux|dv| Na '''kobo kobo''' gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water! |( | + | ** {{ux|dv| Na '''kobo kobo''' gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water! |(NSC_2020, You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)}} |
− | ** {{ux|dv| No carry your '''kobo kobo''' paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.|( | + | ** {{ux|dv| No carry your '''kobo kobo''' paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.|(NSC_2020, Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''cheap'' | English: ''cheap'' |
Revision as of 06:25, 3 October 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English kobo
Pronunciation
kóbòkóbò
Adjective
- Make someting/person no cost.
- Na kobo kobo gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water! — (NSC_2020, You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)
- No carry your kobo kobo paddy dem go dat leader house o, e go yab una die. — (NSC_2020, Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)
Translation
English: cheap