Difference between revisions of "kobo kobo"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== kobokobo ===Etymology=== From: English ''kobo'' ===Pronunciation=== kóbòkóbò <sm2>Pcm-ng-kobo kobo.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kobo kobo....")
 
Line 14: Line 14:
 
** {{ux|dv| No carry your '''kobo kobo''' paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)}}
 
** {{ux|dv| No carry your '''kobo kobo''' paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)}}
  
====Synonym====
 
[[ajekpako]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''cheap''
 
English: ''cheap''

Revision as of 13:54, 14 August 2021

Naija

Alternative Form

kobokobo

Etymology

From: English kobo

Pronunciation

kóbòkóbò

Play

Adjective

  • Make someting/person no cost.
    • Na kobo kobo gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water!  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)
    • No carry your kobo kobo paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)

Translation

English: cheap