kobo kobo

Naija

Alternative Form

kobokobo

Etymology

From: English kobo

Pronunciation

kóbòkóbò

Play

Adjective

  • Make someting/person no cost.
    • Na kobo kobo gown you go give dat babe? Omo, she go stone you pure water!  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You bought a cheap gown for that that lady? Bro, she will pelt you with a sachet of water.)
    • No carry your kobo kobo paddy dem go dat leader house o, e go yab una die.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't take your poor friends to that leader's house, he'll mock all of you.)

Translation

English: cheap