Difference between revisions of "kola"
(→Noun) |
|||
(3 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin person dey who come visit am. | + | # Di fruit of kolanut tree wey de dey use serve visitor and do ceremony for many Nigeria community. |
+ | #:* {{ux|dv| No be biscuit and mineral you go give elders o! No try am! Na '''kola''' and [[palmy]]. | (You won't serve biscuits and soda drinks to the elders. Don't do it! Serve them kolanuts and palm wine.)}} | ||
+ | # Wetin person dey who come visit am. | ||
#:* {{ux|dv| Abeg accept di small '''kola''' wey we get. Anoder time, we go do pass like dis. |(Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)}} | #:* {{ux|dv| Abeg accept di small '''kola''' wey we get. Anoder time, we go do pass like dis. |(Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)}} | ||
#:* {{ux|dv| You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better '''kola'''. |(You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)}} | #:* {{ux|dv| You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better '''kola'''. |(You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)}} | ||
# Wetin person dey give person make e help am do someting. | # Wetin person dey give person make e help am do someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| Your file no go comot for dat table if you no find dem '''kola'''. |( | + | #:* {{ux|dv| Your file no go comot for dat table if you no find dem '''kola'''. |(Your file will not leave that table of you don't give her some money.)}} |
#:* {{ux|dv| Dis '''kola''' wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? |(This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )}} | #:* {{ux|dv| Dis '''kola''' wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? |(This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''gifts'', ''bribe'', ''incentive'' | + | * English: ''kolanut -Cola acuminata'', ''gifts'', ''bribe'', ''incentive'' |
Latest revision as of 14:30, 5 March 2024
Naija
Etymology
- English: kolanut
Pronunciation
Noun
- Di fruit of kolanut tree wey de dey use serve visitor and do ceremony for many Nigeria community.
- No be biscuit and mineral you go give elders o! No try am! Na kola and palmy. — (You won't serve biscuits and soda drinks to the elders. Don't do it! Serve them kolanuts and palm wine.)
- Wetin person dey who come visit am.
- Abeg accept di small kola wey we get. Anoder time, we go do pass like dis. — (Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)
- You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better kola. — (You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)
- Wetin person dey give person make e help am do someting.
- Your file no go comot for dat table if you no find dem kola. — (Your file will not leave that table of you don't give her some money.)
- Dis kola wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? — (This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )
Translation
- English: kolanut -Cola acuminata, gifts, bribe, incentive