Difference between revisions of "kola"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin person dey who come visit am.
+
# Di fruit of kolanut tree wey de dey use serve visitor and do ceremony for many Nigeria community.
 +
#:* {{ux|dv| No be biscuit and mineral you go give elders o! No try am! Na '''kola''' and [[palmy]]. | (You won't serve biscuits and soda drinks to the elders. Don't do it! Serve them kolanuts and palm wine.)}}
 +
# Wetin person dey who come visit am.
 
#:* {{ux|dv| Abeg accept di small '''kola''' wey we get. Anoder time, we go do pass like dis.  |(Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)}}
 
#:* {{ux|dv| Abeg accept di small '''kola''' wey we get. Anoder time, we go do pass like dis.  |(Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)}}
 
#:* {{ux|dv| You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better '''kola'''. |(You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)}}
 
#:* {{ux|dv| You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better '''kola'''. |(You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)}}
Line 15: Line 17:
 
#:* {{ux|dv| Dis '''kola''' wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? |(This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )}}
 
#:* {{ux|dv| Dis '''kola''' wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? |(This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )}}
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''gifts'', ''bribe'', ''incentive''
+
* English: ''kolanut -Cola acuminata'', ''gifts'', ''bribe'', ''incentive''

Latest revision as of 14:30, 5 March 2024

Naija

Etymology

  • English: kolanut

Pronunciation

kólà Play Play

Noun

  1. Di fruit of kolanut tree wey de dey use serve visitor and do ceremony for many Nigeria community.
    • No be biscuit and mineral you go give elders o! No try am! Na kola and palmy.  —  (You won't serve biscuits and soda drinks to the elders. Don't do it! Serve them kolanuts and palm wine.)
  2. Wetin person dey who come visit am.
    • Abeg accept di small kola wey we get. Anoder time, we go do pass like dis.  — (Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)
    • You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better kola.  — (You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)
  3. Wetin person dey give person make e help am do someting.
    • Your file no go comot for dat table if you no find dem kola.  — (Your file will not leave that table of you don't give her some money.)
    • Dis kola wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha?  — (This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )

Translation

  • English: kolanut -Cola acuminata, gifts, bribe, incentive