Difference between revisions of "kolabo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Song wey people gader sing | Song wey people gader sing | ||
− | # {{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Odirin_2020, The collaboration that Tuface and P-square did in 2015 is really explosive!)}} | + | #*{{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Odirin_2020, The collaboration that Tuface and P-square did in 2015 is really explosive!)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 11:28, 8 October 2020
Naija
Etymology
from Latin collaboratus from English collaborate
Pronunciation
- kolabo
Definition
Make people gader do someting
Verb
- To gader do someting
- We don kolabo make di work dey move. — (NSC_Odirin_2020, We have cooperated so that the work can continue.)
- Davido and Olamide kolabo sing the song that year. — (NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide sang the song together that year.)
- When two people gree to dey knack each oder and de no want dey tight relationship.
- Babes, I for like make me and you kolabo now, which way? — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)
Noun
Song wey people gader sing
- Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb! — (NSC_Odirin_2020, The collaboration that Tuface and P-square did in 2015 is really explosive!)
Related forms
run things, knack
Synonyms
Antonyms
- comot eye,
Translations
- English: co-operate