kolabo

Naija

Etymology

From English: collaborate, see Latin collaboratus

Pronunciation

  • kòlábò

Play Play

Noun

  1. Song wey people gader sing.
    • Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!  — (The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)
  2. Wetin people dey do wey be sey de go gader do someting.
    • After una don do kolabo finish, una still win am? Na im go make you know sey some people get oil for head?  — (After you lot had come together di dyou still win him/her? That will show you that some people are just lucky.)

Synonyms

song, music

Translation

  • English: collaboration

Verb

  1. Make dem gader do someting.
    • We don kolabo make di work dey move.  — (We cooperated to keep the work going.)
    • Davido and Olamide kolabo sing the song that year.  — ( Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
  2. When two people gree to dey nack each oder and de no want enter tight relationship.
    • Babes, I for like make me and you kolabo now, which way?  — (Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)

Synonyms

Translation

English: to co-operate