Difference between revisions of "kolabo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | + | run things, knack | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ joinhand ]] | + | * [[ joinhand ]], [[dey]], |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * comot eye, |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: co-operate | * English: co-operate |
Revision as of 15:26, 30 September 2020
Naija
Etymology
from: Latin collaboratus from: English collaborate
Pronunciation
- kolabo
Verb
- Make people gader do someting
- We don kolabo make di work dey move — We have cooperated so that the work can continue
- Davido and Olamide kolabo sing the song that year — Davido and Olamide sang the song together that year
- When two people gree to dey knack with each oder and de no want dey tight relationship.
- Babes, I for like make me and you kolabo now, which way? — I would have loved for us to just have sex, what do you say?
Related forms
run things, knack
Synonyms
Antonyms
- comot eye,
Translations
- English: co-operate