kolabo

Revision as of 01:10, 1 October 2020 by 129.205.113.230 (talk)

Naija

Etymology

from Latin collaboratus from English collaborate

Pronunciation

  • kolabo

Play Play

Verb

Make people gader do someting
  • We don kolabo make di work dey move  — (NSC_Odirin_2020, We have cooperated so that the work can continue
  • Davido and Olamide kolabo sing the song that year  — (NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide sang the song together that year
When two people gree to dey knack each oder and de no want dey tight relationship.
  • Babes, I for like make me and you kolabo now, which way?  — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?

Related forms

run things, knack

Synonyms

Antonyms

  • comot eye,

Translations

  • English: co-operate