Difference between revisions of "kolo"

Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''kolo''
+
From: ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 16:24, 7 October 2020

Naija

Alternative forms

  • colo

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kòló

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 25
  • Frequency rank in raw corpus: 4819

Definition

When person head no correct or dey do like sey e head no correct

Verb

  1. For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go.  — (NSC_Odirin 2020, In Benin, if someone starts showing signs of madness the person is rushed to Uselu.)
  2. If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs.  — (bbc__25884, If someone takes an excess, it can make someone become crazy or affect the organs.)

Adjective

  1. Kolo man.  —  (Egbokhare_2020, Crazed man.)

Noun

  1. Kolo dey worry you.  — (NSC_Odirin 2020, Craze is affecting you.)

Related forms

  • brain touch, craze man

Synonyms

  • craze, , mental,

Antonyms

normal

Translations

  • English: to be crazy