Difference between revisions of "kolo"
(→Verb) |
|||
Line 26: | Line 26: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#: {{ux|dv| '''Kolo''' man.| (Egbokhare_2020, Crazed man.)}} | #: {{ux|dv| '''Kolo''' man.| (Egbokhare_2020, Crazed man.)}} | ||
+ | |||
+ | ==='''Noun'''=== | ||
+ | #: {{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|(NSC_Odirin 2020, Craze is affecting you.)}} | ||
===Synonyms=== | ===Synonyms=== |
Revision as of 16:07, 6 October 2020
Naija
Alternative forms
- colo
Etymology
From English kolo
Pronunciation
- kòló
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 25
- Frequency rank in raw corpus: 4819
Definition
When person head no correct or dey do like sey e head no correct
Verb
- For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go. — (NSC_Odirin 2020, In Benin, if someone starts showing signs of madness the person is rushed to Uselu.)
- If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs. — (bbc__25884, If someone takes an excess, it can make someone become crazy or affect the organs.)
Adjective
- Kolo man. — (Egbokhare_2020, Crazed man.)
Noun
- Kolo dey worry you. — (NSC_Odirin 2020, Craze is affecting you.)
Synonyms
- craze, craze man, mental,
Antonyms
normal
Translations
- English: to be crazy