kolo
Naija
Alternative forms
- colo
Etymology
From English kolo
Pronunciation
- kòló
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 25
- Frequency rank in raw corpus: 4819
Definition
person wey e head no correct and when person dey behave like sey e head no correct
Verb
- E don dey kolo o. — Egbokhare _2020, He/she has gone crazy.
- If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs. — (bbc__25884, __no translation__)
Adjective
- Kolo man. — (Egbokhare_2020, Crazed man.
Synonyms
- craze, craze man, mental,
Antonyms
normal
Translations
- English: to be crazy