Difference between revisions of "kolobi"

Line 14: Line 14:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Sey dem use boldface collect person  
 
# Sey dem use boldface collect person  
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#: {{ux|dv| Im government dey very very determine to make sure sey di remaining girls wey be sey de never release sosai, de must to release  de plus all oda of we obodo people wey be sey de don '''kolobi''', dis I no go gree people don '''kolobi''' put inside deir own stronghold. |(P_WAZL_03, His government has been very determined to make sure that the remaining girls who have not been released immediately, they must release them in addition to all our people who have been kidnapped, these insurgents who have kidnapped people and put in their stronghold.)}}
#
+
#: {{ux|dv| Why you go allow dose people make dem kolobi you for market?|(NSC_Emeka_2020, Why will you allow those people to exort from you in the market? )}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 19:09, 26 October 2020

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English collect

Pronunciation

kɔ̀lɔ̀bí Play Play

Definition

Sey dem no use church mind collect someting.

Verb

  1. Sey dem use boldface collect person
    Im government dey very very determine to make sure sey di remaining girls wey be sey de never release sosai, de must to release de plus all oda of we obodo people wey be sey de don kolobi, dis I no go gree people don kolobi put inside deir own stronghold.  — (P_WAZL_03, His government has been very determined to make sure that the remaining girls who have not been released immediately, they must release them in addition to all our people who have been kidnapped, these insurgents who have kidnapped people and put in their stronghold.)
    Why you go allow dose people make dem kolobi you for market?  — (NSC_Emeka_2020, Why will you allow those people to exort from you in the market? )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation