kolobi

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English unknown

Pronunciation

kɔ̀lɔ̀bí

Play Play

Verb

  • Sey dem use boldface collect person ting.
  • Im government dey very very determine to make sure sey di remaining girls wey be sey de never release sosai, de must to release de plus all oda of we obodo people wey be sey de don kolobi, dis I no go gree people don kolobi put inside deir own stronghold.  — (P_WAZL_03, His government has been very determined to make sure that the remaining girls who have not been released immediately, they must release them in addition to all our people who have been kidnapped, these insurgents who have kidnapped people and put in their stronghold.)
  • Why you go allow dose people make dem kolobi you for market?  — (Why will you allow those people to exort from you in the market? )

Synonym

gbab, chop, chance

Antonym

help, give,

Translation

English: extort, kidnap