kpain

Revision as of 20:08, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

  • From: Unknown

Pronunciation

  • kpaɪ́n

Play Play

Verb

  • Make noting fit happen wey fit shcok person.
  • Noting dey kpain.  — (Egbokhare_2020, Nothing is going to happen.)
  • If chairman assure us say noting go kpain, then we go show.  — (NSC_2021, If the Chairman assures us that nothing bad will happen, then we shall come.)

Synonyms

Translations

  • English: happen