shele

Naija

Etymology

From Yoruba: sele

Pronunciation

  • ʃɛ́lɛ̀

Play Play

Verb

  • Someting wey dey happen.
  • Wetin dey shele?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__2, What's happening?)
  • Lagos Fashion Week don begin shele for di Nigeria economic capital.  — (bbc__62898, Lagos Fashion Week is happening live from the economic capital of Nigeria.)
  • Nothing dey shele.  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__154, Nothing is happening.)

Synonyms

happen, sup

Translations

  • English: happen