kpain

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Unknown

Pronunciation

  • kpáín


Verb

  • Na when nothing fit happen.
  • Nothing dey kpain.  — (Egbokhare_2020. Nothis is going to happen that will lead to death.)
  • If dem fit, dem for don kpaineverybody wey no belong to dem camp.  — (NSC_Legbeti_2021. If they could, they would have killed all of us.)

Synonyms

Translations

  • English: happen, death