kpain

Naija

Etymology

  • From: Unknown

Pronunciation

  • kpáín


Verb

  • Na sey fit happen.
  • Noting dey kpain.  — (Egbokhare_2020. Nothing is going to happen.)
  • If chairman assure us say noting go kpain, then we go show.  — (NSC_Legbeti_2021. If the Chairman assures us that nothing bad will happen, then we shall come.)

Synonyms

Translations

  • English: happen