Difference between revisions of "kpali"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
* From: English ''curving''
+
* From: Yoruba ''pali''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Certificate wey person collect for school.
 
#Certificate wey person collect for school.
#:* {{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(NSC_2021, I have collected my certificate from the school.)}}
+
#:* {{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(I have collected my certificate from the school.)}}
#:* {{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(NSC_2021, They don't have certificate for the work they are doing.)}}
+
#:* {{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(They don't have certificate for the work they are doing.)}}
 
#Document wey person dey collect make dem stay for obodo oyinbo.
 
#Document wey person dey collect make dem stay for obodo oyinbo.
#:* {{ux|dv|De don give am '''kpali''' make im stay for obodo oyinbo. |(NSC_2021, They have given him visa to travel abroad.)}}
+
#:* {{ux|dv|De don give am '''kpali''' make im stay for obodo oyinbo. |(They have given him visa to travel abroad.)}}
  
  

Latest revision as of 15:02, 5 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: Yoruba pali

Pronunciation

  • kpálí

Play


Noun

  1. Certificate wey person collect for school.
    • I don collect my kpali for school.  — (I have collected my certificate from the school.)
    • De no get kpali for di job dem dey do.  — (They don't have certificate for the work they are doing.)
  2. Document wey person dey collect make dem stay for obodo oyinbo.
    • De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo.  — (They have given him visa to travel abroad.)


Synonym

Translations

  • English: license, certificate, visa.