Difference between revisions of "kpali"
TellaSamson (talk | contribs) (→Noun) |
|||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
* [[pali]] | * [[pali]] | ||
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | * From: | + | * From: Yoruba ''pali'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kpálí | * kpálí | ||
<sm2>Pcm-ng-kpali.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpali.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-kpali.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-kpali.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#Certificate wey person collect for school. | #Certificate wey person collect for school. | ||
− | #:* {{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |( | + | #:* {{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(I have collected my certificate from the school.)}} |
− | #:* {{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |( | + | #:* {{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(They don't have certificate for the work they are doing.)}} |
− | + | #Document wey person dey collect make dem stay for obodo oyinbo. | |
− | #Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo. | + | #:* {{ux|dv|De don give am '''kpali''' make im stay for obodo oyinbo. |(They have given him visa to travel abroad.)}} |
− | #:* {{ux|dv|De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo | ||
Line 31: | Line 23: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''license, certificate, visa''. |
Latest revision as of 15:02, 5 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Yoruba pali
Pronunciation
- kpálí
Noun
- Certificate wey person collect for school.
- I don collect my kpali for school. — (I have collected my certificate from the school.)
- De no get kpali for di job dem dey do. — (They don't have certificate for the work they are doing.)
- Document wey person dey collect make dem stay for obodo oyinbo.
- De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo. — (They have given him visa to travel abroad.)
Synonym
Translations
- English: license, certificate, visa.