kpali
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Yoruba pali
Pronunciation
- kpálí
Noun
- Certificate wey person collect for school.
- I don collect my kpali for school. — (I have collected my certificate from the school.)
- De no get kpali for di job dem dey do. — (They don't have certificate for the work they are doing.)
- Document wey person dey collect make dem stay for obodo oyinbo.
- De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo. — (They have given him visa to travel abroad.)
Synonym
Translations
- English: license, certificate, visa.