Difference between revisions of "kpata"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternate form=== | ||
+ | * [[pata]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 18:47, 15 July 2021
Naija
Alternate form
Etymology
From: English pant
Pronunciation
- kpátá
Noun
- Na small thing person dey wear under cloth to cover im private part.
- Dat picture na me when we dey wear only kpata play ball for inside rain. — (NSC_Legbeti_2021. That is a picture of me as a kid when all we wore to play ball in the rain was just pant.)
- One bad habit I get be say once I reach house, na to comot cloth begin wear only kpata waka round. — (NSC_Legbeti_2021. One bad habit of mine is to go pull off all dresses and walk around the house with only pants.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: An underpant