pant

Naija

Etymology

From: English pant

Pronunciation

  • pânt

Play Play

Noun

  1. Small cloth wey person wear put for under cloth take cover deir prick or toto.
    • Na dat one wey wear only pant.  — (deuber__4558, T hat person who is only in underpants.)
    • For man to dey wear tight pant or make di private part too hot fit lead to low sperm count.  — (bbc__59976, A man wearing tight underpants or exposing his balls to heat may suffer from low sperm count.)

Synonym

kpata

Translation

English: pant, weakling

Adjective

  1. Person wey no get mind.
    • Dat guy be real pant. See as pikin dey play am.  — (That guy is such a weakling. See how kids are tossing him around.)
    • See dat man, na real pant e be.  — (Look at that man, such a weakling!)

Synonyms

Translations

  • English: Pant, weakling