Difference between revisions of "kpata"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternate form===
 +
* [[pata]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 18:47, 15 July 2021

Naija

Alternate form

Etymology

From: English pant

Pronunciation

  • kpátá

Play Play

Noun

  • Na small thing person dey wear under cloth to cover im private part.
  • Dat picture na me when we dey wear only kpata play ball for inside rain.  — (NSC_Legbeti_2021. That is a picture of me as a kid when all we wore to play ball in the rain was just pant.)
  • One bad habit I get be say once I reach house, na to comot cloth begin wear only kpata waka round.  — (NSC_Legbeti_2021. One bad habit of mine is to go pull off all dresses and walk around the house with only pants.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: An underpant