Difference between revisions of "kpata"
(→Noun) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: Yoruba ''pata'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Latest revision as of 15:10, 5 March 2024
Naija
Alternate form
Etymology
From: Yoruba pata
Pronunciation
- kpátá
Noun
- Small ting person dey wear under cloth to cover im private part.
- Dat picture na me when we dey wear only kpata play ball for inside rain. — (That is a picture of me as a kid when all we wore to play ball in the rain was just pant.)
- One bad habit I get be say once I reach house, na to comot cloth begin wear only kpata waka round. — (One bad habit of mine is to go pull off all dresses and walk around the house with only pants.)
Synonyms
Translations
- English: An underpant