kpata

Revision as of 17:12, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternate form

Etymology

From: English pant

Pronunciation

  • kpátá

Play Play

Noun

  • Small ting person dey wear under cloth to cover im private part.
  • Dat picture na me when we dey wear only kpata play ball for inside rain.  — (That is a picture of me as a kid when all we wore to play ball in the rain was just pant.)
  • One bad habit I get be say once I reach house, na to comot cloth begin wear only kpata waka round.  — (One bad habit of mine is to go pull off all dresses and walk around the house with only pants.)

Synonyms

Translations

  • English: An underpant