Difference between revisions of "kpatakpata"
(→Noun) |
(→Adverb) |
||
(10 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[kpata | + | * [[kpata kpata]] |
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From : ''Yoruba kpata kpata meaning completely'' | From : ''Yoruba kpata kpata meaning completely'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kpátákpátá |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-kpatakpata.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpatakpata.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-kpatakpata.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-kpatakpata.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | * Sey someting happen wey be sey noting dey to do again. | ||
+ | :* {{ux|dv|Dem go protect di pikin as dem take dey protect odir pikin dem wey separate from im papa or family people '''kpatakpata'''.|(They will protect the child the same way they will protect other children who have been completely separated from their father or familys.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| I don chop di food '''kpatakpata'''.|(I have eaten the food completely.)}} | ||
− | === | + | ====Related Forms==== |
− | + | [[oga kpatakpata]] | |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''completely'' | * English: ''completely'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Latest revision as of 17:12, 3 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From : Yoruba kpata kpata meaning completely
Pronunciation
- kpátákpátá
Adverb
- Sey someting happen wey be sey noting dey to do again.
- Dem go protect di pikin as dem take dey protect odir pikin dem wey separate from im papa or family people kpatakpata. — (They will protect the child the same way they will protect other children who have been completely separated from their father or familys.)
- I don chop di food kpatakpata. — (I have eaten the food completely.)
Related Forms
Translations
- English: completely