kpekus
Naija
Alternative Form
Etymology
- Unknown
Pronunciation
- kpékùs
Noun
- Where woman take dey piss and take dey born pikin.
- Dat man dey use playplay dey touch im children kpekus. — NSC_Ajede_2020, That is playfully touching his children's' vaginas.)
Synonyms
Translations
- English: vagina