piss

Naija

Etymology

  • From: English piss

Pronunciation

  • pîs

Play Play

Noun

  • Water wey dey comot from person prick or toto.
  • Na piss e dey piss.  — (He is urinating.)
  • piss colour dey change sometimes sha, e depend on wetin you put for mouth and how your body be.  — (The colour of urine can change. It depends on what you eat and the state of your body.)

Synonyms

Translations

  • English: urine

Verb

  • Make water dey comot from person prick or toto.
  • After e don drink, high, na bush e don dey piss.  — (After taking lots of alcohol, he is now urinating in the bush.)
  • Im and im wife don quarrel tire. She say e no dey sabi piss inside toilet, sey when e piss finish, piss go just full ground.  — (He and his wife have bee quarreling for ages. She said that he does not know how to urinate inside the toilet bowl, that the floor is always filled with urine when he is done.)

Synonyms

Translations

  • English: urinate