kpekus

Revision as of 21:26, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • Unknown

Pronunciation

  • kpékùs

Play Play

Noun

  • Where woman take dey piss and take dey born pikin.
  • Dat man dey use playplay dey touch im children kpekus, dem suppose arrest am.  — (That is playfully touching his children's' vaginas. He should be arrested.)

Synonyms

Translations

  • English: Vulva